Tragidy

SO SAD

When them say our government no dey try i dey see am but yet we dey manage am but this one weak me and my Aproko gang. So i say make i talk about am. 



Before this country na giant of Africa, but wetting dey happen some times dey suprise us. The government no dey try again. Just see wetin happen to this innocent children wey dey go school.
                   
Just because them no get good road no bridge to take cross small river and many other this wey them lack. The major road wey them get na to cross the river with one small local bridge wey them make with bamboo and tree branch, the bamboo no too strong again and yet them dey manage am so.

This innocent children just fall inside and drink water die😌😌.. so bad.. wetin una see talk about this one?..
 
  For any news and information contact us:   
 I still remain ur guy Aproko pdR
 Whatsapp:-07035267243
Email:- phone.doctor.rc@gmail.com
   
      

Comments

Post a Comment

Popular posts from this blog

How the future Phones will look like

17 greatest Nigerian women of all time