Posts

Showing posts from October 1, 2019

30 Warri Proverbs that will make you laugh out more,, it can also make your Facebook friends Lough.

Image
1. Na person wey never see problem dey use English dey pray.😁 2. Book wey no gree enter head go enta exam hall 😂😀😀 3. Goat wen get mind follow lion go catch fish, make e know say weda dem catch fish or not, Lion food don set oh. 4.who naked no dey chuck hand for pocket...! 5. wetin concern dog wit family planning?.. 6.Na determination dey make Okada overtake trailer for road. 7. This one good, this one good na em mad man take dey gather plenty load. 8.Pikin wey go strong go strong.... No be say until dem name am Samson. 9.Na over confidence make February no complete. 10. Do you know who I am? Do you know who I am?..Naso hold up take dey start. 11.Head wey no wan think go carry load.. 12. Hand wea stay long for pocket, know say nothing de that pocket. 13. Forget Trust 😁😀😂 If trust dey, Water nor for boil Fish. 16.No matter how lizard do press-up reach, e no fit get muscle pass crocodile 🐊. ✌ 17. E de clear pimple, e de clear pimple na so bleaching d...