Posts

Showing posts from July 31, 2019

FAKE MIRACLES FAKE PROPHETS

Image
Fake fake pastors,  fake fake miracles.. The fake miracle wet one pastor or na prophet wet them dey call prophet Miracle Adjija,  done come out open to everyone. You know say them talk say when breaze blow,  Foul yash go open.. The prophet dey pay people money make them act like say them no nomal,  or like say them be witch .. Some times na 5000 NGN to 7000 NGN him dey pay him actors. And many of e workers know about am,  na them dey go arrange the people for am. this kind thing don dey go on since. All this things go don't cause katakata or wahala for some of e church people .. Many homes go don break down,  yet him and e family dey enjoy. This big popular church dey for worry. God don cash am now. This one go teach many of us leason,  we go dey spend all our time for where all this people wey dem claim man of God. Them go dey deceive us and dey enjoy themself. Say no to fake pastors and prophets. Even the bible talk am too say: for the last days many

Mouth odour

Image
Mouth odour or bad breath. Cause and home remedies solution Mouth odour or bad breath, refers to a mouth condition which we have to deal with from time to time,  which can originate from mouth throat or digestive system . The causes can be poor dental hygiene food lodged between the teeth. Gum disease,  tooth decay ,  smoking , chewing tobacco,  and drinking. Home remedies wash two times a day in the morning and evening, before you sleep,  you don't need to brush horizontally as most people do,  you need to brush vertically up and down, You should brush your tongue as well,  anytime you eat make use of toothpick to remove food particles that lodges in between the teeth, but make sure you don't pick too hard to harm or injure your gum.                     Lime juice once-in-a-while wash with lime juice liquid from the line it kills bacteria in the mouth that causes the bad odour. I hope this little explanation, we are able to assist those with a similar prob